4 Nov 2013

Do you Feel Shy Eating Chicken With Your Hands in Eatery?

 
Some People can Form Ehn, I don't see it as a Big Deal.. I don't even accept Folk as a Cutlery in any Eatery, I collect just Spoon for my Rice or any Other Food and when am done, Na to Use my Hand finish my Chicken.

Why I go Shame, The Girl wey u dey shame for no go follow you go House OOO and Shey na she even work for me, U know wetin I pass thru to make money, Can't form Big man Pikin abeg..

Can you Use your Hand to Eat in Eatery or Do you ever Feel shy Using your Hands?

Lets hear Your Say!!!

No comments :